P-Square
P-Square - Oga Police songtekst
Je score:
Mmh… mmh Verse 1 I was driving wasn't speeding so fast I just dey go jeh jeh I no high See this honey She was looking so fly As I dey try to step up to her Then she said hi Comon baby make you step into my car Me I go take you to a place way You go like I no lie Make you sit back relax and feel fine Cos seriously I get plans Then all of a sudden see them they ma coming They tell mi make I stop but I don't know why Who be that the police They took my papers from me And I say Sir Why you do me so…. Chorus Oga police iyeah! Wetin be dis iyeah! Yai just dey stress me dey vex me Na which kind yawa be dis iyeah! Why you doing dis iyeah! Ooh…no See wetin I dey miss Oga police iyeah! Wetin be this iyeah! You just dey stress they vex me Na which kind yawa be dis iyeah! Why you doing dis iyeah! Ooh… no …ooh…no! Oga police! Iyeah Na which kind yawa Be dis iyeah! Mmh!…mmh! Mmh!...mmh! Verse 2 Na so we dey for beer parlor Just dey jolly With a friend from America Way get money And for my front ishiewu and turkey different kind of shayo We dey make eye duty Plenty bobos just de make there noise Heeyh! Enough chickitos just dey make Their choice….one more plate As I dey hail my guy begin dey Wash my hand eeh…. I just dey start, yeeh! Then all of a sudden see them they ma coming everybody start to run but i don't know why who be dat dey Police They put their handcuffs on me then I say Sir na wetin I do Chorus Tell me…….. na wetin you go do for this life Way police no go come harass you I no…. no…. ooh Even though you be superstar Them go still come embarrass you Tell me…… Na wetin you go do for this live way Police no go come harass you Oga police iyeah…. Wetin be this iyeah Na which kind yawa be this iyeah? No…..no….. Na which kind yawa be this iyeah? No, no, no, no, no, no, no, no... (chorus and ad lip til fade)