D'Banj
D'Banj - Tongolo songtekst
Je score:
INTRO Han han Make I tell una one secret The secret wey me I dey use for all this women now Na the magic word be this No long thing, No long thing Just tell them tongolo You understand Any woman wey you like VERSE 1 Me, I be D'banj My Jamo friends dem dey call me ski banj I don't get degree for womanolgy I just study the woman physiognomy ah! Wey dey make them follow me For the clubs, dem dey take off their thongs for me ah! Even the guys they ask for me Make I tell them the secret of my melody ah, listen Make I tell them de koko o ah Make I tell them de koko Make I tell them de koko o ah Make I tell them de koko HOOK:: Don Jazzy D Banj, tell them de koko I say make you yarn them the koko D Banj, tell them de koko Make you yarn them the koko now [When you see woman you like, you go just use the magic word] [You go say] CHORUS (x2) Tongolo, je a tongolo Omoge wa je a tongolo Tongolo, she wo le tongolo Omoge wabi make me tongolo VERSE 2 [Listen listen] As I dey waka for the road I see one baby o Her name na no be small Why because she fine, no be small When her front, no be small When her backside, no be small I yarn am the truth and I yarn am the fact And I yarn am, no be small She no wan gree my own o Until I yarn am de koko, no be small Shee, you want know de koko ah Shee, you want know de koko Shee, make I tell you de koko ah Make I tell you de koko HOOK:: Don Jazzy D Banj, tell them de koko I say make you yarn them the koko D Banj, tell them de koko Make you yarn them the koko now [When you see woman you like, you go just use the magic word] [You go say] CHORUS (x2) Tongolo, je a tongolo Omoge wa je a tongolo Tongolo, she wo le tongolo Omoge wabi make me tongolo VERSE 3 Listen, listen Mo wa talented Yes mo wa gitfted Sheri kini mi, oma gbe e lifted Sheri hips eh, ma file shifted Igo oju e, mafile tinted Boyfriend eh, gan owa evicted Se ko mo pe, Dbanj is addicted Te ba so pe no, mawa persistent Moni iyawo n'le, don't get me twisted Make I tell them de koko o ah Make I tell them de koko Make I tell them de koko o ah Make I tell them de koko HOOK:: Don Jazzy D Banj, tell them de koko I say make you yarn them the koko D Banj, tell them de koko Make you yarn them the koko now [When you see woman you like, you go just use the magic word] [You go say] CHORUS (x2) Tongolo, je a tongolo Omoge wa je a tongolo Tongolo, she wo le tongolo Omoge wabi make me tongolo Tongolo, je a tongolo Omoge wa je a tongolo Tongolo, she wale tongolo Omoge wa je a tongolo Repeat Chorus 4x