P-Square
P-Square - Say Your Love lyrics
Your rating:
Na today eee E don tae (Bridge:) Girl you no say me I no dey lie this is what you say to me what you say to me (Chorus:) you say your love no dey lie you say your feelings no dey die see me girl I dey cry ee yai oh no you say love no dey die oh see me girl I dey cry tell me which kind lie be dis na today yai e don tae u say ur love no dey lie e don tee make u tell ur friends wetin dey (na today) shae you no say me I no dey lie this is what you say to me what you say to me she go talk say we go spend our lives together she like me pass her own mother she prefer me pass her own father ma brothers tell me which kind lie be dis na today ya e don tae the very day that I saw you girl I knew you were a playa cos you wna break ma heart and turn me upside down girl you no se me I no de lie this is what you say to me what you say to me girl anytime wae I dey witchu girl I feel sey you be witch oh make you get out of ma sight make you find your way tell me which kind lie be this na today ya e don tae (Chorus:) Na the same girl wae I see inside my best friend auto Oh no no be so Well I don't need an explanation den why you dey hala ah ai Tell me really why you dey hala Dey talk say who say she say that Na she say dat p-square don say dat Ma brother tell me which kind life be this she don kolo I swear no body go believe you can do me so the very day that I saw you girl I knew you were a playa cos you wna break ma heart and turn me upside down girl you no se me I no de lie this is what you say to me what you say to me girl anytime wae I dey witchu girl I feel sey you be witch oh make you get out of ma sight make you find your way tell me which kind lie be this na today ya e don tae (Chorus:) Huh huh huh What sort of a life is this Which of kind life we be dis For so long we dey face trouble dey hustle dey bubble for jungle no be for double na the same girl wae I hustle na she be trouble who be that babe wae dey fumble make she no sef why why why I go cry wen I dey try she dey lie say her love no dey die (e ya) so now baby tell me who dey lie (e ya) make I tell you wetin I get for ma mind baby girl wetin I do you I dey try to let no know sey I like you pass my mama E yo dat was then But now girl I don't need you no more Make you go I don't need you nomore (Chorus:) girl wetin I do you make you tell me make I goon girl wetin I do you make you go I don't need you no more cos this is what you say to me what you say to me chorus in background girl wetin I do you make you tell me make I goon girl wetin I do you make you go I don't need you no more girl I go die oh ooh oh eh eh e eh eh e eh e e ooh on ee yai oh no you say your love no dey lie you say your feelings no dey die see me girl I dey cry ee yai oh no you say love no dey die oh girl I go die oh oh o see me girl I dey cry tell me which kind lie be dis na today yai e don tae eh eh e eh eh e eh e e ooh on ee yai oh no you say your love no dey lie eh eh e eh eh e eh e e ooh on ee yai oh no you say your feelings no dey die you say love no dey die oh girl I go die oh oh o see me girl I dey cry tell me which kind lie be dis na today yai e don tae